Jokes About Change
Everybody for this country now dey talk about change,
change.
See International Bank now don change their logo from wetin
he dey before to hexagon, see GTB Bank don change their logo from green
to orange and white, even the way they do things don change, man no dey chase
woman again now, man dey chase man. Woman sef no dey eye man again, woman dey
eye woman- why?
Jokes About Breast
Cancer
I discover say nowadays we get more breast cancer than
before, you know why?
Because those days, na small pikin dey suck bobby but now
matured man wey get white beard go dey suck bobby like so tey bobby go flat.
That na why breast cancer dey rampant.
You May Also Like:
Related Posts via Categories:
No comments