Jokes by Gordons About EFCC, Circumcision and Reverend King
Even EFCC don change. As soon as dem see say
Intercontinental Bank change their logo, dey change their own too; now dem done
commot the eagle for their logo replace am with native doctor.
Joke About
Circumcision
Even as Africans, wetin be the use of woman circumcision at
these age? Why you go dey cut things wey you no put for there?
You know say woman wey dem circumcise be like governor wey
dem impeach, e get name but e no get office, leave the women alone to enjoy
what you are enjoying.
A PLOT OF LAND FOR SALE AT IDAFA-IKORODU @ N2MILLION, PLEASE CONTACT 08024525172 FOR DETAILS AND INSPECTION
If you circumcise the woman, you literally disengage the
hydraulic press that leads to the conglomeration of the political brouhaha.
Jokes About Reverend
King
There’s difference
between prison and cell, when you go to cell if you come outside you go be
ex-convict, but if you go prison when you come outside you go become president.
Nowadays people don dey commot for prison they become
president and I dey fear because I know say Revd. King still dey cell. Na only
God help us because if that guy come outside!
Jokes About President
Obasanjo
Dem dey interview Obasanjo, the guy say him wan become
life-president, after he don rule this country for almost 14 years, as soon as
he finish he go Otta, dem give am president of young farmers. That one no do,
dem give am president of youths, that one no do you go enroll for UNILAG you
dey huzzle for SUG president, wetin?
I know say if that guy die he go be president of spirits.
Category: Humor & Jokes
You May Also Like:
Related Posts via Categories:
Be Our Fan On Facebook
Follow Us @ACKCITY On Twitter
BB: 7ABCA2A7
Channel Pin: C00352CD2
WhatsApp: 2348105649346
Call: (234) 08121807240
Email: ackcity@gmail.com
No comments